letra de baby kpakorokpa - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
letras aleatórias
- letra de now i fly - lost horizon (usa)
- letra de trying to do my doce - jbreezy
- letra de tu crimen imperfecto - millie
- letra de what is love - paul
- letra de cuando me miras - maxi pardo
- letra de stimmen 2 - ulysse
- letra de no rivalry - gorilla voltage
- letra de rainbow (single version) - jj shadow
- letra de handsome [live in meltewitz, naturbühne, germany - 2002/07/19] - camouflage
- letra de the prophecy - jj shadow