
letra de my angel - odumodublvck
[pre-chorus: odumodublvck]
n0body sweet pass my angel
n0body, n0body sweet pass my angel
n0body sweet pass my angel (decs motherf—)
n0body, n0body, hold somebody
hold body, hold somebody
[chorus: odumodublvck, chike & odumodublvck]
n0body sweet pass my angel
n0body, n0body sweet pass my angel
n0body sweet pass my angel
n0body, hold body, hold somebody
hold body, hold somebody
[verse 1: chike & odumodublvck]
n0body sweet pass my angel
n0body feel like my angel
fire no fit touch my angel, falana [?]
she give me puna, sweet like jaruma
sweet, nice and roma
[?]
she just dey give me sugar every night and day (every night and day)
i just dey use am buga everywhere i dey, hmm
abi na when she go [?]
i wanna shack am, i dey [?] am, even if na burukutu you suppose taste am
[verse 2: odumodublvck & chike]
with her long leg like a flamingo
odumo i no wan [?]
big girl make you ride on my gincheng
gather to the max, i go fly window, jump fence
when i land [?]
because of how i wan shoot people
my lady fine like 2 people, even [?] people
ọmọ banke odumodu i’m a [?]
no, ai
[pre-chorus: odumodublvck]
n0body, n0body sweet pass my angel (no)
n0body sweet pass my angel
n0body, n0body, hold somebody
hold body, hold somebody
[chorus: odumodublvck, chike & odumodublvck]
n0body sweet pass my angel
n0body, n0body sweet pass my angel
n0body sweet pass my angel
n0body, hold body, hold somebody
hold body, hold somebody
[outro: odumodublvck]
hold somebody
kala wetin you dey see
kala wetin you dey [?]
letras aleatórias
- letra de studio - waka flocka flame
- letra de obligé de charbonner - pso thug
- letra de you got yours (ft. melody of nu soul) - jahaziel
- letra de phantom's reprise - bushwick bill
- letra de outro (monster in mir) - chakuza
- letra de new ride - josephine vander gucht
- letra de line - rachael yamagata
- letra de le mas - lilly wood & the prick
- letra de the name is dizzy - dj dizzy
- letra de fini le game 1 - soh (mcdm)