
letra de legolas - odumodublvck
lyrics from the teaser
listen to the 3 minutes, 55 seconds extended teaser
www.instagram.com/p/dfxnwdmiaaf/
[intro]
bare times, bare times (bare times)
bare times, bare times (yeeee)
[pre-chorus]
bare times wey i pay bride price
all the women wey i follow
dem been do me one kind
i no blame them, i been dey poor
sapa don’t care, e dey wound us
but now… (amen o)
[chorus]
i dey fire like i’m legolas, legolas, legolas
(see dem o)
the kind of my hood, i’m the princ-p-l, princ-p-l, princ-p-l
(i dey give dem hope)
ayyy, my pain is all over now, over now
i make i mummy proud (i dey give am hope)
because i dey fire like legolas, legolas, legolas
(dem put head)
(ayyy-ayyy-ay legolas, legolas, dem pretend)
[verse 1]
full time daddy in my house (amen, yes)
big time hubby to my mum (love)
i don turn her spouse (crown)
since my papa die, na me dey pattern up
i had to loosen up
kala please, will you save? (maybe)
get your money stuffed
put away some dollars
let’s protect your son
i know your guys are much
use your head they thought
i sure say na the same thing dem yarn jesus
if i listen, will i have my own galacticos?
fatboy, sh-gba, reeplay, ag, gusty, see team
abj show me shege
but when in cameroon, my babies call me big olembe
i came up very quickly
in ghana, i’m their new sarkodie
charlie, i’m clear
according to your girl
letras aleatórias
- letra de bandana freestyle - mepcap
- letra de witches' dance - tomm
- letra de imborrable - espinoza paz
- letra de life - double007
- letra de everlasting curse - phantom lord
- letra de rock n roll mama - gamblers mark
- letra de smoke n vent - brian abell
- letra de fim do ano 2 (part. mc digo stc) - mc alê
- letra de check! - магия (magiya)
- letra de nulldreisechs - hamudi raw