letra de wotowoto seasoning - odumodublvck & black sherif
[intro: odumodublvck]
(craze)
(gothic issues) drive-by, ujo
black sheep for life, black sheep forever
izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters (ujo)
ge records, you get me? odumodublvck (native)
[chorus: odumodublvck]
this be my victim
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win-win (chineke, god)
drive-by, ujo (ujo), sching him
wotowoto seasoning (ujo, prra)
[refrain: odumodublvck]
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (ooh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh, aba boys)
oya oh (prra)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
yeah (woah)
[verse 1: odumodublvck]
i dey find one kele wey go give me heavy dose (eh?)
play me tiki-taka, we run the monkey post (ayy)
doggy pose, i give her yakata (she collеct)
pakuromo give am abara
for yansh, wallahi, you do the stanky leg
i shoot, е die, e turn to cadaver (ayy)
the skeng, e tight, the hammer wey i palm
i drink, i high (who you be?)
omo, na me be the guy, but
[chorus: odumodublvck]
this be my victim (abobi, what is up?)
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win-win (ch-nke, god)
drive-by, ujo (ujo), sching him
wotowoto seasoning (ujo, prra)
[refrain: odumodublvck & black sherif]
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh
[verse 2: black sherif]
tear them down into pieces
what you figure this be?
follow me talk your gibberish but i never listen
my wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
[?]
[outro: odumodublvck, black sherif & both]
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win-win
(drive-by, ujo)
oya oh (prra)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh
letras aleatórias
- letra de honest - smokey4real
- letra de sevmək nədir - sevda yahyayeva
- letra de secret sauce - cheezer
- letra de gná - seiðlæti
- letra de omg - naseeb
- letra de better with you - brent morgan
- letra de run away - joey hendricks
- letra de commencer - slow amapiano mix - krystal zealot
- letra de на вершине (at the top) - oil shprot
- letra de still see u - aaron "azza" henson