letra de freedom - odnch
[verse 1]
i wanna love sometimes but, to love e be like prison
i wanna love someone but, when i love i can’t just run off
and i like to run off
[chorus]
that’s why i need my freedom (my freedom)
freedom, freedom (free, freedom)
freedom, freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom
[hook]
me, i get girls and i dey for their mind so
and i get many girls, they love me, i be commando
me i get folake and i get vanessa
me i get mary when she hold me e be helelele
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla
[verse 2]
when she pin me down, na the time wey i rise i touch god
she tell me sey she bad, i no gree but now i concur
me i no fit lie these girls dem gimme wetin i want
so tell me why i’ll stay with one if i can have them all?
all…
[chorus]
my freedom (freedom)
freedom, freedom (freedom)
freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom, freedom
[hook]
me i get folake, and i get vanessa
me i get mary when she hold me e be helelele
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla
yeah oh oh oh
[bridge]
girl, me i no fit love today, make we leave am tomorrow
like a bird i’ll fly the sky where the wind blow, i go follow
girl i’m not the one who’ll promise you forever, never
girl i’m not the one to give you forever
[chorus]
my freedom (freedom)
freedom, freedom (freedom)
freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom, freedom
[outro]
me i get folake and i get vanessa (freedom)
me i get mary when she hold me e be helelele (freedom)
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla (freedom)
freedom
letras aleatórias
- letra de new found - gojira
- letra de numb - masked wolf
- letra de wrong - envyyou
- letra de stories - chaotic calliope
- letra de bad feeling - f.e.a.t.s
- letra de loco - coeur de glace
- letra de sorry not sorry - itzy
- letra de poison* - iamjakehill
- letra de war - zhanel
- letra de am i crazy? - bianca christian