
letra de masta jam - nú baby
over sabi dey k!ll person
i no dey lie
i hope you dey learn lesson
so bobo shine your eye
mo jaiye till 6:30
because i know my time
i hope you go learn lesson
over sabi dey k!ll person
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
won se’danwo
mo tin na’wo
won se loading
what i don’t do
no be zobo
thought i told you
wan ja lingo, ni toronto
ni taraba, wan ja wire
masta masta, give dem lamba
ask about me, askamanya
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
wololo wololo wololo…
letras aleatórias
- letra de hey! susan - mekons
- letra de de straten versieren met bloemen - s10
- letra de хочу (hochu) - standindmitry
- letra de rudi skit - disarstar
- letra de you don't know me - suede
- letra de графоман (graphomaniac) - dazai
- letra de ghosts & parasites - eyes wide open
- letra de the clown café - leah voysey
- letra de jersey drill #4 - sto
- letra de decision - hardrock