
letra de yeye love - nocktheproducer & vincy
[intro]
uhh uhh
uhh uhh
[verse 1]
no dey use my feelings dey play o
oh my bèbè
make i take you ,we fly to southe
oh my lade, parle français
non bébé, elle m’appelle
my bebe come right here
cos me i go nowhere oh
[pre-chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
somеtimes you act like you care
my bébé, ralеntis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force
[verse 2]
anything i fit to do for my bae omahlicha
she give me love wey shak my brain
girl i fit sell my liver
give me peace of mind
na love i seek and find
as dey say love is blind
i no wan loose my mind oh
[pre-chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
sometimes you act like you care
my bébé, ralentis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force ohh
letras aleatórias
- letra de sparkling christmas glitter - eloquent
- letra de bomba nuclear - taino gatillo
- letra de dead bodies - ien
- letra de a monolith aflame - atræ bilis
- letra de field - thenheturnedaround
- letra de livesey alternate - nsass
- letra de pas de remords - jey brownie
- letra de promises - sapph1r3
- letra de the man of 3000 years - soojung
- letra de love song (from below) - fundead