letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de thiefs (suffri reworked) - nneka

Loading...

[lyrics “suffri” (reworked)]

[couplet unique]
you are the light of the world
a city that is set on a hill cannot be hidden
no, no, no, no, no
dem come fish our water empty
dem come chop our oil plenty
dem come take our resources away
dem come strip us naked of our riches
dem come use us as dem store
for a material to make them rich
brother, oga, oga, bros, wetin
sister, sister, sis
wetin we dey do te te te
wetin we dey do thief thief thief
where we dey, when dem muu on us
what we sow, na him e go be
wetin we dey do te te te
wetin we dey do dem thief thief
where we dey, when dem muu on us
what we sow, na him e go be
oya tell me wetin i go do (tell me wetin i go do ooo)
’cause i’m lost in this sin the face of the world
hmmmmmm
don’t forgive, forgive nothing or save myself from dying
oga suffri o oh
oga suffri o oh
oga suffri o oh
e don tey wey you dey do me like this
but right now
i no go take no more (laiye, laiye wetin)
i go open my mouth
‘go tell you wetin i dey feel
wetin we dey do te te te
wetin we dey do thief thief thief
where we dey, when dem muu on us
what we sow na him e go be
wetin we dey do te te te
wetin we dey do dem thief thief
where we dey, wey dem mu’u on us
what we sow na him e go be
wetin we dey do te te te
wetin we dey do thief thief thief
where we dey, when dem mumu on us (na him you go reap)
eh eh, eh eh
wey wey, wey wey
thief thief, thief thief
go go, go us
reap reap
so e be

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...