letra de pay - namoore
uh uh hu
uh uh hu
uh eh he yeah
you see carolina buy car and they say na man dey pay
pay pay pay
monalisa buy house and they say na man dey pay
pay pay pay
everytime i look around things are happening the same way
daddy wey get sugar na daddy wey dey like to pay ooh oo oh
na man dey pay
man go hustle so man go pay
man na father so man go pay
if e dey for milli milli man go pay
if e dey for billi billi man go pay
man no matter but man go pay
man na scum mana man go pay
if e dey for milli milli man go pay
if e dey for billi billi man go pay
pay pay pay pay pay pay
na man go pay
pay pay pay pay pay pay
if the other man no dey another
man go dey
and if the other man no pay another
one go pay
in today society women dеy carry the
same weight, i know
but baby wеy dey shine na baby wey get
who dey pay oh oh oh
man no be man if no be wetin man do
you no represent you get everything to loose
everybody giving you a dirty attitude
tell me wetin man go do
na man dey pay
man go hustle so man go pay
man na father so man go pay
if e dey for milli milli man go pay
if e dey for billi billi man go pay
man no matter but man go pay
man na scum mana man go pay
if e dey for milli milli man go pay
if e dey for billi billi man go pay
ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh
na man go pay
ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh
na man go pay
ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh
na man go pay
ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh
na man go pay
uh uh hu
uh uh hu
uh uh hu
letras aleatórias
- letra de montagne - laclass
- letra de good people - winyah
- letra de beauty that we see - the bergamot
- letra de pink nights - mobbu
- letra de hirameki freestyle - lmakina
- letra de vem guiar-me - frei gilson
- letra de schumpeter vee (demo) - jebediah
- letra de introduction - mxxnlight bb
- letra de pearls - jewel house
- letra de завтра на порше (tomorrow in a porsche) - ksiker & holyhoneyway