letra de prodigal - mr. p (nigeria)
[chorus]
prodigal ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu make you calm down!
prodigal, ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu
make you calm down!
[verse 1]
who goes there? na me oh!
when i come dey rock on your radio
we dey give you things on the stereo
make the dj make the people come dey bend low
who goes there, sound k!ller
me be thе one them need-er
numbеr one! big sister
me be dey make them teacher
[pre-chorus]
so e bi you girl
you way dey k!llin dem sha!
wey make the dj don turn table
say make you show dem say you capable
aah ha haahh!
shay you dey see now
me don dey k!llin dem sha!
me make the dj don turn table
me afit show dem say me capable
oya oya oya! aah ha haahh!
[chorus]
prodigal ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu make you calm down!
prodigal, ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu
make you calm down!
[verse 2]
stop it! don’t do that
i cut off the tree burn through that
hustle for street don’t know that
you f-cking with me… i f-ck you back
nmmmhh prodigal
now you know me now
never thought i had the sh-t that’s gona blow me now
put me inna cruiser cus i’m cruising now
ah ah ahhh ahhahhaa
see me fly ahahhha
don’t ever let know body stop your shine
i’m going gaga
me on a joint witha one don dada
tearing rubber, spraying mulla
me and your daughters
who is your father aha!
who goes there? na me oh!
when i come dey rock on your radio
we dey give you things on the stereo
make the dj make the people come dey bend low
who goes there, sound k!ller
me be the one them needer
number one! big sister
me be dey make them teacher
[pre-chorus]
so e bi you girl
you way dey k!llin dem sha!
wey make the dj don turn table
say make you show dem say you capable
aah ha haahh!
shay you dey see now
me don dey k!llin dem sha!
me make the dj don turn table
me afit show dem say me capable
oya oya oya! aah ha haahh!
[chorus]
prodigal ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu make you calm down!
prodigal, ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu
make you calm down!
[pre-chorus]
so e bi you girl
you way dey k!llin dem sha!
wey make the dj don turn table
say make you show dem say you capable
shay you dey see now
me don dey k!llin dem sha!
me make the dj don turn table
me afit show dem say me capable
oya oya oya! aah ha haahh!
[chorus]
prodigal ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu make you calm down!
prodigal, ma lo gbe oriwa’
ogbeni calm down
when you hear the gbedu
make you calm down!
letras aleatórias
- letra de polly [live at the paramount] - nirvana
- letra de trap bounce - lil mandigo sosa
- letra de sing (full version) - nieggman
- letra de ti si svijetlo, ja sam tama - arsen dedic
- letra de rat poison - elton john cena
- letra de can it be me - lexie palms
- letra de you - lost frequencies & love harder
- letra de better learn how - furns
- letra de talismã - mateus aleluia
- letra de intro (je suis) - djezja