
letra de awolowo - mr. fido
[verse 1]
i go smoke that ganja until i go blind
you go know say i take ganja all the time
pass me the ganja give me brown rizzler
pass me the ganja light me up so high
take me over, over, i dey cloud so high
fly me up oh up so high
till i find myself talking with most high
some, some think say me i don mad
oh
[pre-chorus]
oh he still dey go
leave am, leave am, leave am
i think say him don enter that side
as i dey let them know wetin dey my mind
some dem take me for a fool yeah
[chorus]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah-yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
[verse 2]
thank you jah for giving us rain
abundant blessings mi a jah fi rain
blessings from a plant, eat ganja all day
puff one, two, take off my pa-pains away
oh away, yeah yeah
emi o ma le mu’gbo t’olu ba we
rara oh, i go roll my spliff my way
my way no be your way (yeah-yeah)
[chorus]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah-yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
awolọ (oh) awolọwọ (yeah-yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
letras aleatórias
- letra de sandals - l.o.v.e culture
- letra de she took all the medicine - vemberwost
- letra de すきとおる遠い手紙 (sukitooru tooi tegami) - the pillows
- letra de new gardens - peter oren
- letra de por el resto (en vivo) - hombres g & los enanitos verdes
- letra de wanna know - santoz
- letra de el 23 - ty.cos
- letra de kahit kailan - bianca umali
- letra de 1601 freestyle - toldyaa
- letra de we made it - tito jackson