letra de patek (remix) - mr eazi
[verse 1: mr eazi]
any money wey i get, i dey flex
i dey ball, you dey vex
i dey shop, patek
shey you see flyboy in the jet
my baby my pet
shey na p-ssycat
see back, see the yansh
free pass, me be that
[chorus: mr eazi]
she go whine am well when she see the cash
cash (cash)
cash (cash)
cash (sing it)
cash (go-go), cash (ga-ga)
cash
she go whine am well when she see the cash
(let’s go, yenko, aba)
(go-go, sing it, sing it)
(cash, cash)
[post-chorus: mr eazi]
any money wey i get
any money wey i get
any money wey i get, i dey flеx
any money wey i get, i dеy flex
any money wey i get
any money wey i get, i dey flex
[verse 2: falz]
oga sir, come outside
we no know your papa we go call bouncer (e go loud oh)
you dey looku debby and you know bow down
iwo duro demi jękin bo bata
wait first, wait first, take check
any money wey i get, i dey take flex
dem dey copy what i do and dey take scared
write to the rhythm and finish like shakespeare
no dey stress baby girl i dey wait here
na your full house rent wey i take dress
to ba rimi ni miami pęlu eight girls
dem go call me zaddy when dem see the cash
[chorus: mr eazi, joey b]
any money wey i get, get ehn (you go whine am well)
any money wey i get
any money wey i get
any money wey i get, i dey flex
any money wey i get, i dey flex
any money wey i get
any money wey i get, i dey flex
you go whine am well when she see the cash
any money wey i get (any money wey i get)
[verse 3: mr eazi, joey b]
any money wey i get i dey flex
comment tu t’appelle? je m’appelle urgent oh
any money wey i get
any money wey i get, i dey flex
any money wey i get, i dey flex
comment tu t’appelle? je m’appelle urgent oh
any money wey i get
any money wey i get, i dey flex
i dey flex
letras aleatórias
- letra de にぎわいの季節へ (nigiwai no kisetsu e) - 中森明菜 (akina nakamori)
- letra de pretty mistake (in the cul-de-sac) - pet deaths
- letra de faceem - luhbody
- letra de condena - soui uno
- letra de whip - jsn (nld)
- letra de 僕のヒロイン (boku no heroine) - 髙松瞳 (hitomi takamatsu)
- letra de install: happy - sleepa
- letra de go home - angel olsen
- letra de no me pueden ver! - juan - 000
- letra de up in smoke - emma elisabeth