letra de who de breeet? - mr. buoyant
intro:
ki ki ki ki ki
mr buoyant
slim
leggo
hook:
u no trust me trust me
maga
u no like me like me
para
u wan syke me syke me
bagga
shebi u wan die for my matter
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet
verse 1:
see see see i just wan lay my bed
lot of folks just gather here in vain
dem happy say my game don shatter to the shreds
i ain’t scarеd oh no i no send
hmmmm
abi dey most priced possеssion
home of success invasion
jealousy jealousy oga egbugi jealousy
ndaa n0body n0body is a n0body
oya somebody surely be a somebody
walai talai dem wan steal my melody
rub and shine k!ll and dry frenemies
stepped on toes, met some folks
fear the obeleshii
no be ya regular aboki i kili shii
mountain top, roof tops, see sures
nwanne juo ese i hope uzodimma
i don taste, i don see, i just fightam
afghanistan hmmm afghanistan
na so these streets be from a distance
who dey breeeet i say i say who dey breeeet tt
naija zambia it’s a it’s a hit tt
hook:
u no trust me trust me
maga
u no like me like me
para
u wan syke me syke me
bagga
shebi u wan die for my matter
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet
verse 2:
{slimthehitmaker}
we all kings different kingdoms
god blessed me with wisdom
i don’t blindly follow religion
or sh-t that brings up division
i believe in myself
no i don’t follow the masses
i read them books on a shelf
no i just don’t depend on classes
dream big never dream small
i tell myself i’m worth more
never look down on myself no
marcus garvey my hero
i hustle i get back up when i fall
eyes on a goal like patson daka ine mpaka i score
the black skin is not a badge of shame but a glorious symbol of greatness
got my witness god my witness
my people wake up mama africa wake up
you know that you beautiful
and you peaceful
outro:
who de breeeet
who de who de breeeet
who de breeeet
who de who de breeeet
who de breeeet
who de who de breeeet
naija zambia it’s a it’s a hit tt
chee
letras aleatórias
- letra de i need it! - $ystem!+
- letra de c'est la fête de nicolas dd - justxn
- letra de sad for you midtown - mayeen uddin rehman
- letra de summer - glory days (band)
- letra de ching - basboi
- letra de i dont have ice - sean_sukz
- letra de secrets - jvke
- letra de in your skin (demo) - frankie storm
- letra de stay strong - stevie valentine
- letra de rock yo hips (remix 2) - crime mob