![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de one life(jéjé) - moxziey
one life i get to live,i bother n0body
get as things dey be,but i no worry
wetin man go be,owo oluwa ni
everything’s gon be okay
mama tell me say moxziey,mashafarawe
many dey for the journey,yours concentrate
keep positive energy,envy n0body
that’s how,you gon be okay
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
no hating for my mind,all the time i smile
pray for everyone i meet,everyday make them shine
you’re my brother,i’m your brother
we are brothers,your success no suppose bother me
you’re my sister,i’m your brother
together we elevate,no wahala
(take life)
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
letras aleatórias
- letra de aurora - in gowan ring
- letra de 2007 summer - benjamingotbenz
- letra de whoami - imalwayseventeen
- letra de undergrowth - prairie scout
- letra de wya? - sharks & dion timmer
- letra de petty problems - willie sees green
- letra de enter vengeance - vengeance: the superhero
- letra de mori, bojko - snežana đurišić
- letra de stranger things - clxuda & deekay
- letra de mega man part 2 - zanthin