letra de we the best - monochrome (nga)
[intro]
(wa—, wa—, wassup gary?)
yeah, 44
[chorus]
march am, press am
fire go straight to the max (to the max)
we the best, be like dj khaled (dj khaled)
smoke the backy, be like wiz khalifa (wizzy)
before i know am, mami water put am for her puna (sehski)
before i know am, mami water dey feel at home (feel at home)
before i know am, kele come dey play with her nose
444, i no dey play with my nose
[verse]
why the kele come herе dey counter my rap (yeah)
ṣе make i pull the receipts from my snap? (yup)
mami water, ṣe you sabi mono’ no dey play with him nose
anywhere them see me, “swagu, you too swag” (swagu, you too swag)
the thing wey go drop, say na bag
decline no fit show for my card
fine sh-t, b-tti pikin for my yard (yeah, yeah)
444, when i shoot, be like curry (curry)
she wan dey all day, she no dey hurry (she no dey hurry)
444, i no dey play with my time (yeah)
[refrain]
big bakassi, be like gle (gle, yeah)
oh my god, what the h-lly? (h-lly, yeah)
oh my god, what the h-llski?
omoge, omo e ma pami, yeah
big bakassi, be like gle (gle)
oh my god, what the h-lly? (h-lly)
oh my god, what the h-llski? (what the h-llski? f-ck?)
omoge, omo e ma pami, e ma pami
[chorus]
march am, press am
fire go straight to the max (to the max)
we the best, be like dj khaled (dj khaled)
smoke the backy, be like wiz khalifa (wizzy)
before i know am, mami water put am for her puna (sehski)
before i know am, mami water dey feel at home (feel at home)
before i know am, kele come dey play with her nose
444, i no dey play with my nose
[refrain]
big bakassi, be like gle (yeah)
oh my god, what the h-lly? (yeah)
oh my god, what the h-llski? (what the h-llski?)
omoge, omo e ma pami, yeah
big bakassi, be like gle (gle)
oh my god, what the h-lly? (h-lly)
oh my god, what the h-llski? (what the h-llski? f-ck?)
omoge, omo e ma pami, e ma pami (444)
[outro]
olohun, sehski
swagu, swa’, swa’
olohun, sehski
444, swa’, swa’, swa’, swa’
letras aleatórias
- letra de element 4: angst - diary of dreams
- letra de circles - signs of reign
- letra de situation utanförskap - aktiv dödshjälp
- letra de 휴일 (lazy) - exo-cbx
- letra de diaconale reis - elias (60k)
- letra de young and stupid - rivertied
- letra de este planeta - dtoke
- letra de yelling your name - dusk
- letra de motivo - same rbc
- letra de as the rain falls - dakota westbrook