letra de run - monaky
i don march am march am march am beat traffic
red light on my rear view i can see siren
i no get license
i no follow protocol
and i carry canada, agatha
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
comot for road o
keke nape
comot for road o
keke nape
i say comot for road o
keke nape
comot for road o
okada man
fresh mint dey for pocket
stop n searching no fit finish
better make bumper scratch for agro squad to hold me
eyes no clear
backwood wraps
canister
balloon dior
no papers
i come soft
iphone max
24k
banny dey
i too cast for checkers
if i park na penance
e too clear na bank draft
not today i enhance
me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
comot for road o
keke nape
comot for road o
keke nape
i say comot for road o
keke nape
comot for road o
okada man
letras aleatórias
- letra de we ain't finished - international show
- letra de звёзды - lasty punk
- letra de hits playlist - rudd
- letra de company picnic with dust off - couch slut
- letra de bare minimum - mehro
- letra de sinsajo - al safir
- letra de nature takes its rights (lullaby edition) - heavyheartedmusic & evrhane
- letra de l.o.v.e - erotic exotic
- letra de pessima fama - blue virus
- letra de monkeys in bathtubs - the middlemen