letra de cerebral - monaky
[verse 1: monaky]
sometimes na empty head deny access
two puffs reconnect the vpn
highest bidder l’ọmọ, intellectual property ever dey function tell me
once upon a time when i dey grow person tell me
[chorus; monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
very chеap, na common sense
e no reach onе quarter normally
[post-chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpo
(dey use my cerebral)
[verse 2: dessy carter]
for this my life i like to find source
others dey wey rely on wetin dem talk
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
undunnn undunn (i go lie for you?)
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
[chorus: monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body (ah)
make you still get intellectual property
very cheap, na common sense
e no reach one quarter normally
[post-chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpa
(dey use my cerebral)
[outro: monaky]
they call me monaky
aka (the troubadour)
(use my cerebral)
i go lie for you?
[?]
no be here i dey rush ogbono
letras aleatórias
- letra de fall into you / trophy wife - kanye west
- letra de quien me enseñó a amar - marina reche
- letra de espia de veritat - ginestà
- letra de kept on running - byrden
- letra de in my dream i built a time machine - breathingtechniques
- letra de no redemption - the scourger
- letra de fire in the soul - desiree dawn-hayes
- letra de hope it lasts - few faces
- letra de hazardous occupation - tub ring
- letra de cute shirt (interlude) - malcolm todd