
letra de peace of mind - mofizzay
fiz
indigo
(uuuh uuh)
peace of mind na wetin i dey find
mix my liquor with juice and lime
if you no dey talk kudi you dey waste my time
man on duty i’m on my grind
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n-gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n-gga dey find
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
chukwu ebuka obuke
avoid the fiasco lupe
you only live once better shupe
shuperu shuperu shupe
oute monami oute
like this or that what do you say
why you wanna enter my duvet
decale mama coupe
give me manna o
make i take dey gallant o
make i lowkey osama o
cos these people dey para o
raise my banner o
to the people wey matter o
as folake want to pana
otipe moti dagbana o
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n-gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n-gga dey find
peace of mind na wetin i dey find
letras aleatórias
- letra de gwendolyne - julio iglesias
- letra de fácil (versão espanhol) - jota quest
- letra de milonga maragata - césar oliveira
- letra de surra de amor - josé orlando
- letra de you never cross my mind - isaac hayes
- letra de na estância do sossego - lisandro amaral
- letra de do i love you (indeed i do) - frank wilson
- letra de avoante - flávio josé
- letra de trindade santa - padre zezinho
- letra de melhor para dois - fundo de quintal