
letra de oh lololo - mo neachi
Loading...
verse 1
baby come tell me for real
for real oh baby come tell me
dem no go sleep for my city
until we settle for this thing
this drama go long like serie
i do take one shot of whiskey
help me call referee for this film
i wan shout for person pikin
look into my eyes and see water
my face e rain e wash am
policing my heart but u cut am
now anything i find i dey crush am
everyone asking me what happen
only you accounting for what happen
i can’t look no one the same cos of you my lo
chorus
oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo
letras aleatórias
- letra de magi-k - catalina palacios
- letra de golden down - willie nile
- letra de zu viel dopamin - housejunkee & matterz
- letra de shelby street - luvandreas
- letra de #riptrappa - xannigga
- letra de männer (#40bochum) - dilla & herbert grönemeyer
- letra de lluvia - hacher
- letra de twilight of the thunder god (amon amarth cover) - ruurd woltring
- letra de come close - healing place worship
- letra de you - kayze