letra de do - minz
[intro]
below
[verse 1: minz]
i no mind i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high i don high
oya show me something wey i no fit do
she say i be
sharp shooter sharp shooter
shana wole spray all the girls with my bazooka
them go fall like dominos
when they see the caliber omo sare
take a look at me now
i’m stacking my mula
f-ck your talkipher
everybody gbamified
[chorus: minz]
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde)
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde)
oh nowo mo de nowo (owunde)
mo ni kpe mo ti nowo (shungbe)
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh
kora ye owa moto (owunde)
oya so the lowo oh
mi sare sa jo oh
[verse 2: minz]
i no mind i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high i don high
oya show me something wеy i no fit do
she say i be
sharp shooter sharp shootеr
shana wole spray all the girls with my bazooka
them go fall like dominos
when they see the caliber omo sare
take a look at me now
i’m stacking my mula
f-ck your talkipher
everybody bamified
[verse 3: blaqbonez]
girl you fine (so fine)
so fine (so fine)
make i show you something wey man no fit do
yeah give her one time she no comot leave us
cos her man only do many more
we dey mtchw we dey too much
seven o’clock and we still dey pop
issa issa attention party
i don’t know that broke out the f-ck in my session
snaps way dey send boys into depression
that’s our sole occupation
sharp shoot sharp shooter
zero body shot i’m going for the juggler
make somebody hold me now
flow so spectacular emi wa sare
take a look at me now
i’m stacking up my mula
f-ck your talkipher
make n0body bamified
[chorus: minz]
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde)
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde)
oh nowo mo de nowo (owunde)
mo ni kpe mo ti nowo (shungbe)
oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh
kora ye owa moto (owunde)
oya so the lowo oh
mi sare sa jo oh
[outro]
i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high (i don high)
oya show me something wey i no fit do
letras aleatórias
- letra de mirage¤المعراج - psy.2a
- letra de с глубины (from the depths) - мосты (mosty) (ukr)
- letra de 환상고백 (break your rules) - the boyz (korea)
- letra de pingin sayang - happy asmara
- letra de life - eto
- letra de control - samie bower
- letra de work from home - kirby tuckett
- letra de que nadie se entere - zanthiago lópez
- letra de noite de sol dias de lua - herbert vianna
- letra de black cat - raffaella carrà