![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de thinkin - mg pablo
verse 1
baby girl shey you no say me no for lie for you…
why you use me play – why you use me do boju boju…
i be oleku for you – tell me wetin me i cannot do…
listen to my heart – you go see say e dey beat for you..
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want – i ain’t gat no other choice
look into your eyes – girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
i just wanna wake up with you by my side…
you my everything you the applе of my sight o…
anywhere you dey say na thеre i go reside…
me and you na plus say dem no go fit divide…
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want – i ain’t gat no other choice
look into your eyes – girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
girl i hope say you got a n-gga thinking
girl i hope you know say you got a bad man thinking
say i no fit sleep cause you got a n-gga thinking
girl i hope you know say you got a badman thinking
letras aleatórias
- letra de betrayal - pure reason revolution
- letra de ипотека (mortgage) - vsmood
- letra de marmelad - xrustalic
- letra de can we light up the night? - dalo unique
- letra de indifference - suburbs (nld)
- letra de i can't breathe - skippy
- letra de солнце (sun) - tequilajazzz
- letra de har dil ke paas - ritika melodies, aditya jagdhane
- letra de hi, dream - raon (라온)
- letra de do you wanna be… - bubble guppies cast