
letra de shakabulizzy ii - mavo (nga) & davido
[pre-chorus: mavo]
focus, focus, hocus pocus
focus on paper, baby, see you later
when the paper enter, i go call you, shop for you
balenciaga, rick owens
louis vuitton go be less, baby mawobe
wait, look, see me, ghe me, ego, ego
money talking (talk, talk), all day working for money
[chorus: mavo]
kilo, e don sour, (water) holy water
give her cana’ make she update, shakabulizzy
kilo, no dey whine me-zzy (kilolo), making money easy
me i fit to give you money, easy (kilolo)
[post-chorus]
expensive girl, tell me baby, you want a lacoste? (she pricy)
buy her valentino for her birthday
costest, fastest
why you want a lacoste?
from me, (tell me baby) for you
my baby want a lacoste (want a lacoste)
expensive girl, costest (kilo)
[verse: davido]
focus on naija, dem dey focus on paper
and if them enter one thing, dem go vanish like nepa
dem no dey give shi-shi (dem no dey give shishi)
too dey talk geh-geh (too dey talk geh-geh)
shey you wan fubara? we go do like wike
letras aleatórias
- letra de párteme - lary over & barbie rican
- letra de seul - enima
- letra de victory - yomishious
- letra de pfeile gegen die sonne - mia diekow
- letra de sir impaler - nomasta
- letra de betrayed (remix) - lil xan
- letra de oceans of doom - irony of fate
- letra de break through - aaron jemere
- letra de runaway - you. & xob
- letra de v - indiouz