
letra de the time wey me need you - mavo. a
the time wey me need you
[verse 1:]
you left me many years ago
wey me nor understand oh
you say na no let go
till death take one of us go
me i swear me con dey wonder
relationship scatter
[pre-chorus:]
me surprise to see you
unexpectedly
show up from nowhere
all these while me nor gree see you
and you sef dey aware
this issue kind of dey so weird
[chorus:]
the time wey me need you
(thе time wey me need you)
ninе you changed to chameleon
you sef nor con send me
the time wey me need you
(the time wey me need you)
nine you turn your back on me
all na part of lessons
[verse 2:]
honestly e don too late now
for you to dey tell me say
make we just work things out
as for me e nor dey safe
me i nor go accept you back
no sp-ce for you again
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
you came with options
if nor for direction
me for see frustration
burn explanations
repeat [chorus:] till fade
letras aleatórias
- letra de in town - andy shauf
- letra de man on stage - andy shauf
- letra de dust in the wind - king gizzard & the lizard wizard
- letra de miserably - low roar
- letra de blues - sunset rollercoaster
- letra de binti ayahnya - kangen band
- letra de payu ra payu tetep ngguyu - temon kicir kicir
- letra de to you - andy shauf
- letra de echolalia - alvvays
- letra de 29 palms - reptaliens