
letra de 23 - masaratti
masaratti
23
ahh masaratti
ehhh abobi many things de sop o
inside this ghetto wey we de so (craze o )
na my pains i take de do record o ( called o )
dem won break my spinal cord o ( uh oh )
they no know say me i get god o ( lord o )
my grandpa dey always pray to da lord o ( on board o )
dem won drag me enter mud o ( mud o )
my shima want make i de talk o
but maami emi o ma le salaye
oja ebony gbe mi trabaye
mo ti fe pe omo egbe mi ni alaye
i no fit de explain
mi o le salaye i no fit de explain
i no fit complain so i de on my lane
and i no fit escape reality wey de hit hard
wey de make man sober many time i yoga
pray to lord pe yi o da e mi yo ga
see the way we de suffer an sun sori sofa
tell raymorr drop sulfa
we no fit keep am so far
aye yi ti a yofa dem want make we talk am
why i go talk am
tell my people no loose offer
cos this life na one chance
if dem say make you talk am ( talk o )
but maami emi o ma le salaye
oja ebony gbe mi trabaye
mo ti fe pe omo egbe mi ni alaye
i no fit de explain
emi o ma le salaye
oja ebony gbe mi trabaye
mo ti fe pe omo egbe mi ni alaye
i no fit de explain
ehhh abobi many things de sop o
inside this ghetto wey we de so
na my pains i take de do record o
dem won break my spinal cord o
they no know say me i get god o
my grandpa always pray to da lord o
dem won drag me enter mud o
my shima want make i de talk o but maami
written by abiara gbenga emanuel , mixed and mastered by cemteba
letras aleatórias
- letra de over de dam - bløf
- letra de too late - molotov jukebox
- letra de honeytime - noah airé
- letra de my reason - chrismore trowers
- letra de pedra menina - tribo de jah
- letra de w szoku - spinache
- letra de ladies - g drag and g foo
- letra de variações da maré - tavn
- letra de duas opções - kappa jotta
- letra de stjernetegn - joey moe