
letra de believe - makoy
intro:
i go love you love you till i die
(mccoy the wildass producer)
i go love you love you till i die
verse 1
you be my baby, my lady
my beautiful lady, my joli asongwo
you dey shine like a star you be ngwongwongwo
she’s a beautiful queen
loving her melanin
she be one of a kind
(my baby asongwo)
pre- chorus
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we jubilate
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we pop champagne oh
chorus:
believe in me you are the woman of my life
i go iove you love you till i die
believe in me na you i choose to be my wife
i go iove you love you till i die
believe in me i swear my baby no be lie
i go iove you love you till i die
believe in me na me and you till end of time
i go iove you love you till i die
bridge 2x
wanna make you mine 3x
go iove you love you till i die
verse 2;
them talk say we nogo fit to be together where them dey?
witchi witchi no want for see us prosper why the hate?
na god dey bless
where the people dey?
make them come and see
na god dey favour we
pre- chorus
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we jubilate
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we pop champagne oh
chorus:
believe in me you are the woman of my life
i go iove you love you till i die
believe in me na you i choose to be my wife
i go iove you love you till i die
believe in me i swear my baby no be lie
i go iove you love you till i die
believe in me na me and you till end of time
i go iove you love you till i die
bridge 2x
wanna make you mine 3x
go iove you love you till i die
letras aleatórias
- letra de suma - lucas garcez
- letra de rock of ages - innovent
- letra de no love - 21benzo
- letra de locomotive [complicity] (2022 remaster) - guns n' roses
- letra de daughter of swords - judicator
- letra de um beijo seu - joelma
- letra de 03 - jewel - o$prey & young vultch
- letra de 今夜だけ恋人 (kon'yadake koibito) - 麻倉未稀 (miki asakura)
- letra de breakthru (real drums and bass) - queen
- letra de vallenato con sabor - deiner florez