letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de high class girl - majorboi

Loading...

high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire

high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire

hook:
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal

erima money sef you no get
connection e no dey
yu still dey form say yu be queen
abi na 4 which jungle

verse
erima you causing the go slow
shey for your mind sef yu don blow
tell me wetin yu go like do
shebi your body dey sweet you
jaye jaye na the all day life
sugar mummy wey no get last card
i for no mind buh yu claim sharp girl
biggest girl in the whole south south
yu no like boys dem for the area yu talk say yu fine like eucharia
waka bascalaba
yu wey been grow up for that calabar
yu talk say you grow for lasgidi
shey yu dey whine me like rashidi
chaiii cheiii fine girl wey no get pimples

chorus:
high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire

high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire

hook:
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal

i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal

erima money sef you no get
connection e no dey
yu still dey form say yu be queen
abi na 4 which jungle

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...