letra de motivate yourself - magixx
[intro]
right now oh no oh whoa whoa whoa
yeah yeah yeah yeah yeah
[verse 1]
when i’m looking at the mirror
all i see is me
all my imperfection and my insecurities
i just wanna fly thinking in my mind
with everything around me, how do i survive?
i want great for me, friends and my family
even though i hear say na all man for himself
i just wanna get it with everyone here
[pre-chorus]
ayé o le o, ayé o le
heard so many times o, when i was a kid
now wey i don grow, ọmọ no be so e be
gat to hustle for myself, ’cause i wanna be a king
[chorus]
so i motivate myself o, motivate myself o
’cause n0body go dey, if money no dey, ehn
n0body go dey if raba no dey, if raba no dey yeah
i motivate myself o, motivate myself o
’cause n0body go dey if money no dey
n0body go dey if raba no dey
if raba no dey yeah
[verse 2]
oh, hmm
man go hustle til thy kingdom come
if you no ball dem go say no be sure boy
make nkechi no get belle, gats dey use condom
’cause na person wey get money na him dey do convoy
[pre-chorus]
aye o le o, aye o le
heard so many times o, when i was a kid
now wey i don grow, ọmọ no be so e be
you gats to hustle for yourself if you wanna be a king
[chorus]
so motivate yourself o, motivate yourself
’cause n0body go dey if money no dey
n0body go dey if raba no dey
if raba no dey, yeah
motivate yourself o, motivate yourself o
’cause n0body go dey if money no dey
n0body go dey if raba no dey
if raba no dey yeah
letras aleatórias
- letra de nubi sparse - stasi
- letra de bitches miss me - destroy lonely
- letra de solo - jdflag
- letra de might be - stay flee get lizzy, cityboymoe & gdup
- letra de rock & roll - watty thompson
- letra de kişiye özel - emre altuğ
- letra de lollipop - nessazary
- letra de humano clandestino - electrodomésticos
- letra de swamp of sadness - johnny blue skies
- letra de dernier - filest