
letra de consistency - magixx
consistency agility
sey them be doubt my ability
but right now, sey them dey feeling me
consistency agility
sey them be doubt my ability
but right now, sey them dey feeling me
and all those tears i cried
didn’t know that i’ll be so blessed
brother man i feel blessed
brother man i’m so blessed
and plenty devils in my life
tryna make me feel less o
tryna make i feel less
trying to make i feel less
and n0body ooo
n0body n0body, fit relate ooo
and n0body ooo
n0body n0body, fit relate ooo
na only mе know where i’m going to
tryna hold my tears whilе i write these song
cause plenty dan sup wey i no fit talk
because na me dey for me
when n0body dey for me
2020 was the goal
it was a sad day mama had the stroke
so many demons wey dey fight for me souls
but i stay strong cause baba god know
because me know for my life
sey me a gon be special one
so me no dey fright
so i put in the grind and work
tell my papa sey everything so soft ooo
consistency agility
sey them be doubt my ability
but right now, sey them dey feeling me
consistency agility
sey them be doubt my ability
but right now, sey them dey feeling me
and all those tears i cried
didn’t know that i’ll be so blessed o
brother man i feel blessed
brother man i’m so blessed
and plenty devils in my life
tryna make me feel less o
tryna make i feel less
trying to make i feel less
and n0body ooo
n0body n0body, fit relate ooo
and n0body ooo
n0body n0body, fit relate ooo
na only me know where i’m going to
letras aleatórias
- letra de hickey (snippet) - йо (yoh) (ua)
- letra de bys chtěl víc 3000 - orion (cz)
- letra de don't leave - josh golden
- letra de 夕陽を見ているか? (ひまわり2.0mix) - akb48
- letra de sombras - steve forest, te pai, axtrom
- letra de я рядом (i'm near) - артём качер (artyom kacher)
- letra de hate - scum (usa) & smallz one
- letra de antidote - ishmæl abdul
- letra de puff puff - pacoo
- letra de blue beam - choppa capone