
letra de o.k - macjreyz
[intro]
aboy aboy cha boy yooo
mac-jreyz
[verse 1]
young elchapo, pull up inna benzo
rubber band addict pablo esco
e be money pon me mind when i sleep o
excess life i dey chop for my dream o
dah be why i wake up pull up on me grind
deep down e be money i dey find
they say follow who know road you dunno what you find
vision wey i get omoh fii to blind your eye
[chorus]
ok me i give dem ok
giddem vibe wey dey very ok
we dey chop anything jeun soke
awon temi fly like winch loke loke
ok me i give dem ok
giddem vibe wey dey very ok
we dey chop anything jeun soke
awon temi fly like winch loke loke
[bridge]
all for the money
all for the money
man move likka busy body
all for the money
[verse 2}
many acting funny why you do like you dunno ni
they be very scared na why dem no wan support ni
abobby abobby
don’t disturb am working
socket everywhere na we be the plugin
decent with the swag you can see the way i tuck in
electric vibe i see you gbadun the shocking
you can reach me through the walkie talkie
i been working puck it mehn i’m not lucky
[chorus]
ok me i give dem ok
giddem vibe wey dey very ok
we dey chop anything jeun soke
awon temi fly like winch loke loke
ok me i give dem ok
giddem vibe wey dey very ok
we dey chop anything jeun soke
awon temi fly like winch loke loke
[bridge]
all for the money
all for the money
man move likka busy body
all for the money
letras aleatórias
- letra de dluxlife - charli taft
- letra de distance between us - caponeti
- letra de ekhras amak galak | اخرس عمك جالك - 7l2olo
- letra de life (cave canem demo) - aurelio voltaire
- letra de 안하기가 쉽지 않아요 (inevitable) - suzy (수지)
- letra de 100 frstyle - tek lintowe
- letra de diskohengst - shacke one
- letra de close my eyes - novak (artist)
- letra de eat me (demo) - demi lovato
- letra de bottled hatred - lil tytan