
letra de none of us should step away - m and k
m & k
none of us should step away
[verse 1:]
we know we dey manage since and we don dey try fix up things
maintain this relationship hope you nor make up mind to leave
cuz open legs don full city you and me nor need panicking
i dey canpka yan with me no time for other ladies
[chorus:]
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
[verse 2:]
e just dey do me like say you don even forget say
me and you don come a long way e nor go dey easy to wave
many things wey you don do which i don’t even have a clue
think about where we dey come from we need to know how to prompt
repeat [chorus:]
[interlude:]
i prefer still dey with you
and learn to sort out things with you
why you still nor understand me
same bothering still inside of me
repeat [chorus:] till fade
letras aleatórias
- letra de helsinki state of mind - ibe
- letra de hold on - loui froia
- letra de better for u - d1v
- letra de parę słów - honza (pl)
- letra de that yu fi run - elephant man
- letra de i never thought to ask - the secret machines
- letra de bolne do - music pm
- letra de velcro - approachable members of your local community
- letra de cig - baby fuzz
- letra de you will be late - no sex until marriage