letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de doing well - kaki p

Loading...

eeeh e
ooh o
eeaah aah
dj kaki p upon this one
in this life, u have to focus on your own thing
and don’t let anybody tell you anything

i try to keep away from another man business
something wey no concern me
a couple friend
is all i have in my life and i know that i dont need much
i live my life everyday as it comes yea, nothing but positivity
u no fit tell wetin tomorrow go bring so my guy stay strong

coz i no rush, i no fight
i do song, i dey happy with my life
i just wan, dey move up
ain’t no stopping me
bother about your own hustle my guy
bother about your own hustle my nig
focus on your own little something my guy
bother about your own thing
coz im doing well
see i’m grateful for my talent and how far i’ve come

so make you ask around, ask around
na those wey dey work hard dey see food chop
make u no just work hard, but work smart
and together man we’ll reach the top
u have to take charge in all your dealings, realize that it’s a long walk
and u have to believe in your own hustle
to make sure everything go work
coz i no rush, i no fight
i do song, i dey happy with my life
i just wan, dey move up
ain’t no stopping me
bother about your own hustle my guy
bother about your own hustle my nig
focus on your own little something my guy
bother about your own thing
coz im doing well

you have to believe in all you know
e no hard for you too see
you have to believe in your own
e no hard for you too see.

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...