letra de oya - lynxxx
nwanne lekwanu this girl
wetin me i no go buy this girl
anything she need, ama give this girl
fly you overseas, make we go seash-ll
nne, ha afamu by lynxx utunu
asaba boys run things utunu
worldwide, different countries utunu
nne bia let me show you some things utunu
show you love on a tall level
introduce you to boss level
mbok now you balling on a boss level
they just rolling up maka course level
nwokem na bad guy
lynxx a sharp guy
three peice suit lynxx a fly guy
nne hapu kupu this dry guy
these boys no rich tell them bye bye
she say she want to shiaha o
oya come with your sister o
she go shak when she see star o
biko nyemu three star owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
she say she want to shiaha o
oya come with your sister o
she go shak when she see star o
biko nyemu three star owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
ha, make them calm down
im back make them calm down
ha i don show make them calm down
ya we go blow make them calm down
ha dem dey follow me
ha bad belle dem dey follow me
ha all the girl dem dey follow me
chai it be like say dey won swallow me
ha yeah as a bad guy
no be my fault say i fly die
sometimes i dey form say i shy die
above don drop, awontemi oya pai die
some girls say dem love the flow
say remember us when you chop the dough
you don change your parade like before before
you don enter now make we lock the door
guy
she say she want to shiaha o
oya come with your sister o
she go shak when she see star o
biko nyemu three star owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
she say she want to shiaha o
oya come with your sister o
she go shak when she see star o
biko nyemu three star owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
tonight we go throwway
i say tonight we go throwway
tonight na owey
oya
heh
come on
classic
letras aleatórias
- letra de ça roule - l’allemand
- letra de polako - stoja
- letra de nerves of steel - sunshine christo
- letra de andianna - nzey
- letra de magnificent - kasher quon
- letra de pauta quente - totô de babalong
- letra de hollywood legend productions - 14к (14k)
- letra de waste - pablo brooks
- letra de 6ex in the morning - kranium
- letra de products never die - cupcakke’s in the microwave