letra de first love - lordmoon
young og on the beat
i know wetin your likes be and your dislikes
i know you like beans and prefer rice
i dey put my bread inside tea you no dey shout
with mayonnaise and the likes
back then you no dey para ra ra ra ra
birthday party
i just need 200 card recharge
call you midnight, call till you fall asleep
paloma diego for a party
take me back to the time when
i call you and text you and tell you
make you no call me back
cos na my mama get this line
all this memories wey we don make
the day wen you call mе dear
i swear girl i just no fit sleep
wetin bе one milli for my bank acccount
i had the same feeling first time i fell in love
with my first love (first love)
no go forget you, get you
your rent for my heart no dey ever due (ever due)
wish you happiness in all that you do
you’re my first love, always been my first love
take me back to the time when
i call you and text you and tell you
make you no call me back
cos na my mama get this line
all this memories wey we don make
the day wen you call me dear
i swear girl i just no fit sleep
wetin be one milli for my bank acccount
i had the same feeling first time i fell in love
with my first love (first love)
no go forget you, get you
your rent for my heart no dey ever due (ever due)
wish you happiness in all that you do
you’re my first love, always been my first love
letras aleatórias
- letra de make space - de lux
- letra de star wranglers - mega colossus
- letra de si jamais... - natasha st-pier
- letra de winters triumph - wolfchant
- letra de chill 4rill - alex wiley & mike gao
- letra de la lame aux mille tranchants - grim reaperz
- letra de fingernails - luke rainsford
- letra de iyfu - dug pinnick
- letra de cold wind - ywn mo buckets
- letra de bonjour monsieur - weebl