
letra de suru - lojay
[verse]
galore galore
kasamase galore
alujo dey my melody
na why dem show me love
puro puro
padi wan gan puro
dey form like say den innocent
i no say all na work
[pre-chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
[verse]
i get many things way i dey face
e no dey show for face
i get many things wey i dey face
problem full my head like head of state
e no dey show for face
i get many things wey i dey chase
[pre-chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
letras aleatórias
- letra de get together (jacques lu cont vocal edit) - madonna
- letra de птица сокол - zeta
- letra de build your love (on a solid foundation) - joe tex
- letra de paranoia - gavin picon-seara
- letra de do it to the lord - spilion
- letra de у меня есть что надо (i have what i need) - i61
- letra de what else - rapper big pooh
- letra de белые сердца [white hearts] - lil zlate, slava bpd, jo treff
- letra de the kids these days - chaebol
- letra de ornament - starscream polycule