
letra de sapa lemme - logik tha pro
Loading...
[intro: logik tha pro]
i don plan say i go do detty christmas
but as i check my opay then i smile (hmm, that’s okay)
it’s gonna be a detty christmas (ohh)
[chorus]
sapa (sapa)
leave me alone
i just want to dey on my own, abeg
is it too much to ask abeg ohh
[verse]
as i check my balance wan hold me for neck
wan hold me for neck
wan hold me for neck
if i no fit catch my breath, now then i for go (then i for go, then i for go)
[chorus]
sapa (sapa)
leave me alone
i just want to dey on my own, abeg
is it too much to ask abeg ohh
[outro]
{?] account balance wan hold me for neck (hmm, jesus)
me wey plan to dey ball like party be g
letras aleatórias
- letra de faraó divindade do egito - olodum
- letra de arrivederci - hayce lemsi
- letra de jesteś zajebista - weekend
- letra de mi piace - tedua
- letra de l'épave - georges brassens
- letra de lucky girl - fazerdaze
- letra de paper towns - anuma ellis
- letra de clarity - the voice performance - michelle chamuel
- letra de chariots - paper route
- letra de miasto - feat. piotr cugowski - ania iwanek & pati sokol