
letra de balanced die-yet - logik tha pro
[intro]
garri don dey sweet pass moi-moi these days
eba dey sweet pass pizza, woloun
garri in the morning, never forget am
[chorus]
somebody say balanced die-yet
somebody say balanced die-yet
somebody say balanced die-yet (it is a balanced diet)
somebody say balanced die-yet (it is a balanced diet)
it is a balanced diet (it is a balanced diet)
because i never die yet, oh
somebody say balanced die-yet (it is a balancеd diet)
somebody say balanced diе-yet (it is a balanced diet)
it is a balanced diet (it is a balanced diet)
because i never die, oh, i never die-yet
[post-chorus]
garri don dey sweet pass moi-moi these days
eba dey sweet pass pizza, woloun
garri in the morning, never forget am
somebody say balanced die-yet (somebody say balanced die-yet, somebody say balanced die-yet)
[outro]
sorry, i no dey see well
i no dey see well
letras aleatórias
- letra de hero - vvest
- letra de until the end of the night - why isaac
- letra de before us - barbie
- letra de grown decisions - rotimi
- letra de overflowing cup - floodlights
- letra de мобила (phone) - bllck
- letra de familija - sbg (at)
- letra de peace of mind - loyz
- letra de j1 vs merky ace clash - lord of the mics
- letra de bilmiyorum freestyle - kural