
letra de overflow - lil kesh
a le wi le se a le se le wi
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d-mn too much (omo it’s plenty gan-gan)
calculator no fit calculate omo na calculus (culus)
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go ovеrflow
you sef go dengo po oo
you can go from a bungalow to buying your mama a house
from kobo kobo to stacking up dollar and pounds
from moluе molue to a g wagon
as you can see now i dey ball pass lebron
so tell me why i no go denge po
na the blessing dey make me nene po
na every day now i dey fresh like today’s bread
if god tell you say e dey for you (e dey there)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
oh i cannot tell it all
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d-mn too much (it is d-mn too much)
calculator no fit calculate omo na calculus
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
letras aleatórias
- letra de leave it all behind - sandy stewart
- letra de eretz kasha - ארץ קשה - maor cohen - מאור כהן
- letra de pour it on a rollie - anth
- letra de unnamed - szulik
- letra de nangomso - yanga chief
- letra de t'en va pas - esther ofarim - אסתר עופרים
- letra de twenties - matt ricketts
- letra de answering machine - hunting hearts
- letra de ty kurwo - migekk
- letra de intellectual criminals - thomas prime