![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de notice - lil dips
verse 1
transfer another one
when money no dey na wahala one
abeg no go hold me foh neck or
kon stab me foh chest
then you f-ck another one [f-ck another one]
girl e shock me o
cause i really thought you were coming o
shawty is a dynamite [dynamite]
shawty with another guy feel like a python bite
bridge 1
ayy don’t call me your babe
remember the love and the gold that i gave
don’t call me your babe
you want me to pay
i wan give my heart
but you wan throw away [baby o]
chorus
i dеy tell you cause e no еasy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say
i didn’t notice that i was being played
yh,yh dotun on this one
i didn’t really sleep much last night
and my mama wan know if i’m alright [yeah]
pikin wey dey vex wey dey para
ọmọ wá wò ookan ti love e ti so mi da [yeah]
paulina want this paulina want that
and i didn’t notice spending my last cash
and you know my heart is like a piece of glass
bridge 2
don’t you dare call me your babe
se o ti gbagbe all the promises and the
funny things ti mo maa n ba e so
yeah yeah
don’t call me your babe
i buy chocolate
and you know wan appreciate [baby]
chorus
i dey tell you cause e no easy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say [i i i]
i didn’t notice that i was being played[oh nah nah ]
i dey tell you cause e no easy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say [i i i]
shawty with another guy feel like a..
outro
my shawty with another guy
[oh uh yeah]
ooooohhhhhh oh
skidipowpowpow
letras aleatórias
- letra de hit-medley - blümchen
- letra de ante meridiem - migano
- letra de death note - pink luu
- letra de love sweepers - sdot go
- letra de l'angolo - guignol (ita)
- letra de lovely - qm (rus)
- letra de birds from beneath - bax
- letra de hell yeah - horsetheone
- letra de the wannabe - martin frawley
- letra de no middle - def davyne