![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de bobo me (interlude) - les amazones d'afrique
Loading...
plenty people dey wonder
how i wan come dey live my life
as i kon comot from dem face
dem kon dey vex for where i dey
dem try to find me, but they can’t
dem try to stop me, all in my head
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave this
oh please tell me that i might fit find
the cure to my insanity
oga mi you fit give me
something wey i fit loving
cause e don wey i dey find
tay solution to di mata
cause e don tay wey i dey find
solution to di mata
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
letras aleatórias
- letra de dance our troubles away - berry starr
- letra de pit - whxivm
- letra de soft cheeks - grove
- letra de идиот (idiot) - кофе с корицей (kofe s koritsey)
- letra de breathe my air - duwap kaine
- letra de cry like an angel (live) - shawn colvin
- letra de nat geo - 15bandito
- letra de let the record show - people under the stairs
- letra de the hero - creation [usa]
- letra de prison of comfort - war engine