letra de crime & justice - lanray x and teck-zilla
[verse 1]
i pray you keep my organs safe , lord save me from harvesters
deadnappers ,cremate me ,when i’m 6 ft under
lagos na die ,ogbeni shine your eyes
cultists dey blend with delight ,anything na weapon for fight
who blend you ,tell me who send you
crime , justice and violence , people k!lled in silence
we protest ,they shoot ,dig too deep get moved
lagos na place ,you fail and succeed in one move (gba gbe)
forget nightlife and just grove , 9pm you should turn on the news
government dey catch their cruise , society filled with abuse
not the drugs the youth ,lady or guy pick or choose
must of us connect through the trauma
some a blunt, business deal, one night stand palava
this is serious , this is special
what a crime of a drama
[hook]
whenever i think of the crime without justice
like a business e man, wey don lose all him profit
omo, for lagos o, who go help us o?
omo, for lagos o, no lose your focus o!
[verse 2]
from the slums of ikeja ,where you never see the tragedy
moving past prostitutes priced carelessly
person pikin ,them dey milk am like cow ,dey ring her bell
this is lagos ,50/50 my brother heaven and h-ll
keep calm ,wetin again
officer tell am park well are you insane?
he complied ,he came down
no provoke me again
small yawa ,naso bullet don dey kiss person brain
wetin i see ,money and greed
the fast life is what fuels the economy
if you drive benz you go broke, on a sorting p
everyman for himself, men would fight for they wealth
just look out for yourself (true talk )
no go dey form for street ,your brain block
omo talika no get manners ,when e sup
the street codes , let you survive on the block
[hook 2 ]
whenever i think of the crime without justice
like a business e man wey don lose all him profit
for this lagos who go help us
who go help us oh
we dey for lagos oh
no lose your focus oh
[lxnda’s verse]
ore mi tepa mo se
no go dey woundy yourself
before dem
before them put you for cell
omo them want to put my guy for van cause him no get the bar
me i no understand
them say be cause him carry dread for head and him dey drive the benz
this one na criminal
letras aleatórias
- letra de angel wings - miotonin
- letra de new 2 me - ralfy the plug & 1takejay
- letra de fly like an angel - unknown artist
- letra de if i never met you - l.a.shawn (alonzé)
- letra de olvídate - la mona jiménez
- letra de happy birthday to you - stan kenton
- letra de abstraction - kittensneeze
- letra de sexyy red - pradabagshawty
- letra de pila$ - munozzz
- letra de missing my baby - sam burchfield & the scoundrels