
letra de pain me - l.a.x
izz la o
ahahah
ligaligali o
lo shey mi o
lo shey mi o
shey you dey see o
oversabi o
lo shey mi o
lo shey mi o
o baby mi o
ah ah ah
for my mind na you dey for my mind o
scoda
shey mi bo shey like, shey mi bo shey like
since 99 i’ve been having 99 problems
scoda
emotional, emotional
o dun mi
o dun mi o, odun mi o, o dun mi o
my baby o
o dun mi o, o dun mi o, o dun mi o
omoge ba mi ja
since morning i don dey call you yeah
ten don reach say are you coming
shebi i don tell you that i’m sorry
plenty confusion
why you no wan tell me what’s the solution
for you i submit o
why you come dey do like you no want it o
baby mi sho ri ige, ka tan le be
hands on your back, gbemidebe
oya shey ko de bе, me i don’t care
me i don’t carе ooo
all the backbiting, the gaslighting
that kind thing, i no be mike tyson
so no dey fight me, dey advise me
you’re just a spark, michael jackson
omo la bouncing
wetin be question wey you come dey ask me
i don’t know what you mean
how could you do this to me yeah
o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o
my baby o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
letras aleatórias
- letra de rosemary - the snowdroppers
- letra de anything can happen - sylvester
- letra de otw - justice grace
- letra de trzeba... - chada
- letra de mile high club - vybz kartel
- letra de hotelli - kauko röyhkä & riku mattila
- letra de set mig í gang - gísli pálmi
- letra de brooklyn - kid noize
- letra de embrasse moi - sad canadian boy
- letra de strollin' - prince and the new power generation