letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de save my soul - kylrenzo

Loading...

kylrenzo – save my soul

swiss

me wan dey my lane make n0body come my way
wherever we dey i know we gats find a way
whatever trouble it is i pray me no go insane
for money money way see my tracks is off the rail

namaste na when trouble dey loss
i dey on the bar order pinocchio
pull on a benz and a black dior
till i realise na dream all in all
the temperature high and i’m mustering talk
hover the boss and i turn on default
than to loose out my life i fit quit all thе run
but if money no talk i dey loose all thе talk

pray oh lord save my soul save my soul
because when life is sure i still gat make it all
wetin sub no fit danger my soul
and even if i fall i still go dey for top

where the money dey na where n-gga wanna dey
a word i say to ye never let the money reign
than to loose my head i go dey like poorly men
no matter what it is make we n-gga no dey haste

promise my mama i no fit to loss
buh the things i dey see e gat plenty a cost
and the street wey i dey see them n-ggas dey rush
and then nothing dey stop them them all dey crash
i woke up one morning sing me a song
na the talent i get since i see me the sun
but as em all know see i never do ball
than to loose out my life i fit live it a poor

namaste na when trouble dey loss
i dey on the bar order pinocchio
pull on a benz and a black dior
till i realise na dream all in all
the temperature high and i’m mustering talk
hover the boss and i turn on default
than to loose out my life i fit quit all the run
but if money no talk i dey loose all the talk

pray oh lord save my soul save my soul
because when life is sure i still gat make it all
wetin sub no fit danger my soul
and even if i fall i still go dey for top

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...