letra de no tell me - kylrenzo
kylrenzo – no tell me
if i turn bad boy e no be your matter
because wen i holy na sapa wey wanna shatter
see me no wan loud am allow me to be badder
so n-gga no dey tell me to change my lifestyle
wetin go be go be i no wan sow make you dey reap am
if money is root of evil how you think say god go give am
i should keep my hope on god but you don buy car with my mula
unto say na offering wen for bible jeso no get mula
i no wan debate i no wan delay
i no wan surrender get out of thе way
alaye relate mе no wanna take
no loses wey go make the n-gga regret
the eyes e dey bl–dy i no wan relay
na money talk only way n-gga dey get
you tell me say money be root of all evil
abegy come give me d make i be devil
no come dey telly me the gospel
allow me live my life go reshuffle
money no be root of all evil
na poor man mentality not to be shameful
but steady i dey on my hustle
hoping withing short time the gee gotta bubble
and i believe i no go stumble
no tell me the sh-t i’m a god maybe devil
i no wanna hala i no wan turn a k!ller
i fit even collect wetin way belong to cezar
any mula way i see for road omo i seize am
any maga way get mind mess with me i go k!ll am
check the time i dey daft i’m a rascal
more like a messi i score within half time
enough of this thing you dey preach give me data
kylrenzo i be i get matter wey pass matter
chock on your bone then you blame it on those wey no fit to outgrow you they stay on a low
i dey struggle for a long time many things surpass nothing dey bother me say except say i dey murder
i no wan debate i no wan delay
i no wan surrender get out of the way
alaye relate me no wanna take
no loses we go make the n-gga regret
the eyes e dey bl–dy i no wan relay
na money talk only way n-gga dey get
you tell me say money be root of all evil
abegy come give me d make i be devil
no come dey telly me the gospel
allow me live my life go reshuffle
money no be root of all evil
na poor man mentality not to be shameful
but steady i dey on my hustle
hoping withing short time the gee gotta bubble
and i believe i no go stumble
no tell me the sh-t i’m a god maybe devil
letras aleatórias
- letra de un errore di distrazione - brunori sas
- letra de rückzug in die innerlichkeit - ellende
- letra de mystery in my head - f3nix
- letra de inadequate - bomethius
- letra de you were a saint - l'anarchiste
- letra de with you - shanesa
- letra de safaera - bad bunny
- letra de bugarska - bebi dol
- letra de feel better now - glacier veins
- letra de juste un peu de temps - maude audet