
letra de re-fire - kumi bora
intro
yo yo yo
na k-mi bora the hustler no dey tire
refire refire i no go tire
make we go no doubt
verse 1
i wake up for morning my mind dey race
plenty wahala e be like say village peeps dey chase
before i close eye for night e still dey nag
i look mirror ask myself wetin be this life about
devil dey whisper two times but god talk once
e loud pass thunder him no fit fall my hands
my dream dey burn like fire for my mind
i no go stop until i reach the top i no go roll
chorus
dem say who you be you no get power
i say na my time e go be my hour
no shaking no breaking i go rise higher
me i no go retire i go refire
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
verse 2
i dey climb the mountain no elevator
every step i take i dey feel the favor
no matter the pain e go pay the gain again and again
because the word has been spoken over and over again
e ga kwu kwu e ge lu nba
i will stand tall i will be fruitful
i see the vision e dey clear for my eye
i no go let n0body tell me lie
i go push i go grind i go cast and bind them
until my name dey shine just fire
chorus
dem say who you be you no get power
i say na my time e go be my hour
no shaking no breaking i go rise higher
me i no go retire i go refire
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
bridge
no matter the challenge i go face am
no matter the battle i go chase am
i go rise i go shine i go claim my glory
this na my story e go end in victory
no retreat no surrender i go fight oh
with every breath i go take my light oh
no shaking no falling i go rise oh
even for darkness that light go shine oh
chorus
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
me i no go retire but refire
until i acquire what i desire
no stopping no slowing i go move higher
me i no go retire i go refire
outro
yo yo yo
na me k-mi bora your guy the hustler no dey tire
refire refire until i acquire
make we go
refire refire until i acquire
me i no go retire i go refire
letras aleatórias
- letra de shepherd's pie - the desert sessions
- letra de mystefied - neet weet
- letra de haunt me - vchenay
- letra de amore dove sei? - giorgio laneve
- letra de islands (faltydl remix) - the xx
- letra de dream song 3 [a stimulant for an old beast] - john berryman
- letra de the zone remix - nick steele
- letra de mi soledad y yo - los totora
- letra de a dream, the veil - devarrow
- letra de as it must be - joey ryan