letra de achukuleke bom bom - kumba & blazon
(intro)
achukuleke chukuleke bom bom
omo make me girl dan dan
….. dan dan dan dan
yee eee yeee eee
(pre- chorus)
achukuleke chukulele bom bom
this your backa wey dey gbon gbon
omoge you make me jogor
i like am i want to chop all, wa je ka soro
body draw me like ogbono
but if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o
(chorus)
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
squeeze your face and dapa
dance like sydney gala gala
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
ah, ay ay ay
just want to jaiye jaiye
i dey here with some n-ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style, ay
(verse)
styling styling styling
white st–ze bad boy shining
they don’t wanna see me shining
they don’t wanna see me smiling
ay, cos i know say he sure for me
body dey for me, i like what is meant for me
big money and new logic
(pre-chorus)
achukuleke chukuleke bom bom
this your backa wey dey gbon gbon
omoge you make me soco
i like am, i want to chop up, wa je ka soro
body draw me like ogbono
but if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o
(chorus)
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
squize your face and dapa
dance like sydney gala gala
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
ah, ay ay ay
just want to jaiye jaiye
i dey here with some n-ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style, ahh
(outro)
ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye ay
i dey here with some n-ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style ahh
ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye, ay
i dey here with some n-ggaa, ayy
i dey there with anita ayyy
ay ay ay
man don come with a new vibe ay
i don come with a new style ahh
letras aleatórias
- letra de fin de la historia - diego gutierrez
- letra de not boy - rleedeadpool
- letra de дикпиковая дама (dickpick lady) - sqwoz bab
- letra de ti cerco - lorena lovison
- letra de vamos a joder - shoda monkas
- letra de burning alive - dicon
- letra de drop the top - vellz piffy
- letra de siguran (unplugged in skopje 1992) - ekatarina velika
- letra de effortless - salimata
- letra de its essence as it is - enezothe