
letra de alive - krexx nv
[intro]
oh oh oh oh
light up my spliff and i feel alive
[verse 1: krexx nv]
show me vampire when no dey fear light
dem no dey come my yard with e bad vibe
dem be dey try stop me but i dust am
omo any kind obstacle i jump
if you no dey show me love n-gga off mic
when i dey suffer some of una be dey cut five
dem be dey try score from offside
thank god say we dey chop life
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
i wanna sing oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
[verse 2: krexx nv]
i keep to myself
resilience gum my sh-ll
me i send n0body, blind folded i go use my senses
i swear you no fit jk me, rely on n0body
i talk my talk as e dey be na jah dey run run am for me
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive
[verse 3: krexx nv]
n0body can catch up with the pace o
cos you know the time is pace o
no be me omo na jesu
omo na gods plans we stay
[bridge]
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my spliff and feel alive alive
[outro: krexx nv]
i had to search within
dive deep to discover me
i calm
letras aleatórias
- letra de section 419 - 419sw
- letra de sunkissed - shai nowell
- letra de tesla - maj
- letra de merci, pt. 2 - kenlo
- letra de medellín (la95 remix) - madonna & maluma
- letra de sober over lower(prod. by the creator) - l-ment
- letra de my baby's beak - the f16s
- letra de variola vera - rambo amadeus
- letra de od pub - עוד פאב - yig'al bashan - יגאל בשן
- letra de vidrado em você - mc livinho