letra de 3toto - kokopee
[intro]
it’s ko, it’s koko
allow
ay ay ay
ay ay ay ay ay
ay ay ay
ay ay ay ay ay
[pre-chorus]
where dem dey?
when i dey fight again?
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (‘gain ‘gain ‘gain)
where dem dey?
when i dey fight again? (ahn-ahn-ahn)
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (fake love again)
[chorus]
woto woto woto woto
giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
[verse 1]
dem wan die for my matter (matter o)
dem wan to run my race
i nor dey look their face
no time for thеir dirty disgrace (hmm-uhmm-hmm)
dem wan die for my mattеr (matter)
dem wan to run my race (run my race)
i nor dey look their face
no time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
[refrain]
thunder fire una tonight
e say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
thunder fire una tonight
i say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
[chorus]
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (matter o)
giddem woto woto woto woto (hundred —)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto (hmm-uhmm-hmm)
[outro]
where dem dey?
ask dem “where dem dey?”
evidence dem dey
brother man face no dey
where dem dey?
when i been dey talk again
all them night and dey
hustle every daily, every night and day
yea-eh-eh-eh
[guitar break]
allow
letras aleatórias
- letra de how much longer? - ivor thomas
- letra de tweak4u - kxzia
- letra de pasko na naman - joey albert
- letra de salita - loge
- letra de lost in the shadows - jamau
- letra de und hinterher, da nehm' ich dich in meine arme - peter alexander
- letra de pieces mended (demo) - the used
- letra de oceans twelve - mike oxlong
- letra de get sum (og) - hackle
- letra de twitch snippet 2 (01/12/23)* - og buda