letra de abena - kojo blak
[intro]
[?]
[verse 1]
abeni
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
abena
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
[pre-chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[verse 2]
search every junction
i cross a thousand miles
walk from tema to umuahia
darling, no tear my flesh apart
and e get thousand ways to dey k!ll a cat
emotions you dey take play jazz
things you dey do wey dey wound my heart
[pre-chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[outro]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
letras aleatórias
- letra de пустота (void) - fl.exe
- letra de submission - marjorie -w.c. sinclair
- letra de duck duck goose - lil scxars
- letra de alpha tawk - nejma nefertiti
- letra de karma - monte dime
- letra de harder hair (demo) - mother aidan
- letra de trust in god - elevation worship
- letra de noplsnoooo - selfmxdebless
- letra de i wish you well - carte blanche (2)
- letra de turn off the lights - ava max