letra de wine slow - kitokosound
[intro]
h-llo kitoko sound
it’s the r double e f a
arándano, on the beats
haha, d.i.n beats
[verse 1]
i wanna love you today
i wanna love you tomorrow
i wanna love you forever
put that body on a replay
baby lemme love you like a deejay
baby make i sample ur ekwe
like say na dj donovan dey play
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass semе border
e be like ricе and stew wey dem add small beans
gyal wine for d don dada
i dey on for your body contact
i dey off when you touch me like dat
e be like rice and stew wey dem add small beans
gyal wine for the don dada
[verse 2]
your body na jollof
when i wantu chop
girlie gimme love, put jara on top
i’m never satisfied i never get enough
and na so my own dey be anytime i fall in love eee
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow, aaaaa
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass seme border
[outro]
written by “david ayibakoipreye consul”
letras aleatórias
- letra de better luck next life - unlike pluto
- letra de degeneration x - liferuiner
- letra de winnin - munna duke
- letra de ocean - nick black (memphis)
- letra de murder - rylo rodriguez
- letra de joyride - tony seltzer
- letra de mantenerse - young darhi
- letra de ascension - astion
- letra de goin' home - joseph williams
- letra de message - prince dre