letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de choplife - king promise

Loading...

choplife lyrics
[intro: king promise & patoranking]
you know how the thing go
king, king promise
alongside (yeahhh)
no-na-na na-na-na-na-naaa
patoranking mi dey here
whayasay?

[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-еyy
tininin-tintintin yeayy-ey
me i camе and conquered the game
me no come to play-ay
s-xy girls dem sing my name
tininin-tintintin yeayy-ey
me i came and conquered the game
me no come to play-ay
yeah-yeah yeah

[verse 1: king promise]
over oh, we de ball hard like drogba oh
we going up, never go down oh
and we stay fly, never sober oh, ay-ay
pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh
pull up in a g-wagy oh my oh
make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy
haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh
mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa
feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-eyy
tininin-tintintin yeayy-ey
me i came and conquered the game
me no come to play-ay
s-xy girls dem sing my name
tininin-tintintin yeayy-ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play-ay
oh-nahh

[verse 2: patoranking]
i no know wetin i go do, jehovah bless mi i no fumble
you know mi faya cyan cool oh, anytime i walk i will never stumble
and anytime wey we come thru, you go see wetin money don do
you talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle
you talkin’-talkin’ too much but omale
anytime you hear (bang bang) you go sorry
now the money long from lagos to tamale
and the crown dey inna mi house adewale, ah-ya
different post, different style, different clothes, different flight
oh high and high, oh seen the sky
different days, different cars
shine with the stars, money money money is all i see
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey-eyy
tininin-tintintin yeayy-ey
me i came and conquered the game
me no come to play-ay
s-xy girls dem sing my name
tininin-tintintin yeayy-ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play-ay
oh-nahh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...